Tuesday, December 8, 2009 at 10:34:00 AM EST
Dem no go kill me Getrude were you dey come from?
I go Y F C Grammar! wetin u mean?
Simple and short youth friendly centre i never hear ram before, waiting you go do
HIV test you get am?
I no suppose tell you dat,
but is important for you to no your own even as a friend you no fit tell me
No Comments.
[Add New Comment]